@Sironyeka All of una dey craze
Una go just come up dey shout say hi hello to gain followers and expressions.. people wey dey say hi still dey one place.. i pity them
These are terrorists camouflaged as Nigerian army , waiting for innocent citizens on the highway.
Please if you must, avoid road travels for now.
If it can wait, donโt go!
Miss that wedding, funeral etc if you donโt have money for flight.