Hi, twitter fam, abeg make una help me rate this freestyle, please ๐ ooo, to know if I can keep it up.. Thanks for viewing!
P. S : play with beat to feel it.
See stars wey Wizkid Dey rob shoulders with way back 2009. Moment from the 2009 Hip Hop world awards theme song video shoot. If you no fit spot your fave you be new cat.