Nigerian Government na just 10percent of Nigerian Problems,Nigerian Citizens na 90percent
How person wey normal go sell riffle and bullets wey governments give you to terrorist
How person wan go tell police say ur next naighbour na bandit ?
When police Dey collect bail money
@_BarnyO So na here I go carry 10million go waste lol when no be say them Dey pursue me for naija ,if them Dey do Arabio like this how much more me wey be black
@tokunbo_wahab Good Morning Sire,I drove through Lagos today,especially from first gate down to agbara,I nearly cried,these dirts are too much on the roads side.please sire do something about this
@moniepointng Make una check this transaction for me oh na the 3rd time wey una Dey hang my money be this oh,this wan I no go gree oh
I call Glo dem say make I contact my bank I contact una,una say make I contact Glo !! Where my money con go ?? Abeg oh ara kan gaza oh