@DurkioWiz@table_shaker_ Una too dey play o๐๐
Adesope na for everybody since when
Coz en dey with davido no mean say en no dey with wizzy
Adesope don tey no be today oo
@teetalksunited Una sure say this girl sabi ball?
Which one be this one she dey talk
So my team signing santos no be good deal
Omooo
Just focus on your content Abeg
So you dey expect make we carry 85m go sign player wey the two teams wey en play for relegate?๐๐๐
Give them pressure, Anini! ๐๐๐
โYou think your story is my story?!โ @davido, this man! ๐ฉ๐ฅ Youโre too good abeg, abeg! Better lyrics? Na water for your side. ๐ฏ
Shoutout to @carterefe__ ๐ฅณ๐
@Breakthr101gh@MkoTheComedian Me sef just dey wonder why en dey like this for this matter
That time wey Peller call this graduates wey en say en won employ them con later embarrass dem nkor
Una no talk that one o
But na Ycee true fact una dey hold
Okay na๐๐