@orji_knowledge@ChuksEricE My bro if this pple meet you one on one nd dem wan collect sometn from u if you drag with dem my bro dem fit kpai you..anybody wey get mind to go burst person house or burst person shop no be mere thief again that one is wild already they can kill their victm just to ave dia way
@9jasGreat@ChuksEricE Just listen to yourself you see the kind mumu wey full your body like this hen na because day dem never burst your house carry your propertes or burst your shop carry your goods put you for everlasting debt .if not all this nonsense wey u dey talk you no go talk am
@nuelmars@ChuksEricE U no go die well na untill them burst your house carry your propertes or burst your store carry all your goods.. you go know say u be fool ozour
@ayurexars@markcantfail@AsakyGRN So wiz go call tunde perry bros??๐๐๐
Omo see as I dey laff you ..even perry no go fit open mouth follow wiz talk like junior bro na him go dey use E for Wiz instead..be like you don't really know the power of money same money wey dey make parents use E for pikin wey dem born
@BBash48469@TheDamiForeign You're the one with brain issues bruh cos you're just a definition of what he said how can a so called 1st lady come out to say dat trash and Instead of takin a serious action and tell dem we're not toys she and her man can toy with some useless fools turn it to content..,fxk u
@NatureOf_Peace@cal_mhe_iva Na sense you no get or what..so make he no buy car because he broke up with his ex...na only god knows how some of this girl dey think ..na yanch some of una brain dey ๐ ๐
@sa_invincible@aonanuga1956 Igbo person is cursed by God?
Like you lift up your fingers to type this??
Do I even need to curse you?
You're just a shame to humanity at large ....an animal in human form
A scavenge to the core
A taboo to the nation
A 9 months waste of time to your parent
A living bastard
@_iamkkhay@Officialchike Oo ni gbe ye ..Koo pare tiran tiran ๐๐๐...with wetin dey live inside me if I give u vn...you go don craze like 10yrs before dem even realize wether u still dey exist .ofe ku shaaa ๐ก