@heisrichardz Which man no Dey do this kind thing even if man Dey feel cold like that normal for a guy now omo and na guy still post this kind nonsense ooo
@etienomartin Why are you asking when you already have ur answer and know ur opinion una just like to Dey use obo trend let the man be you ppl should go get a life you never treat ur infection finish you Dey come for davido you wey no get level again person done use your Toto do panel beater