@ariyo_late16188@zinoleesky01 Infarction? π.
Money wey dem use send you go school make dem gather am use am buy one sheep dey for don gain by now π€π€§
@_BigMacky@zinoleesky01 SMH π€§π€¦. People wey see your comment now go think say your mama dey happy say she born you dem no go know say you survive abortion nhi ππ
@_BigMacky@zinoleesky01 SMH π€§π€¦ .People wey see your comment now go think say your mama dey happy say she born you dem no go know say you survive abortion nhi ππ