Viewers discretion advised.
This is a Video of terrorists displaying their tied hostages and demanding N100 Million naira for release of some Vine Crest College Employees who were kidnapped In Ogun state.
Pls help tag the relevant authorities.
Men Abeg make una Dey try buy una PS5 unaself o.
Person just go collect her PS5 from her ex now now 😭
This is the real heartbreak.
No be the breakup pain me.
Na the PS5 pain me pass 😭
Now he no go fit play online games with me anymore😭
She for even allow us finish our league🤦🏽♂️