Sorry I’ve not been active online ,no allow woman buy you phone oh ,all the memes I posted few days ago,these babes wey Dey comment Na hin my babe see oh wey she seize my phone . In anything you go sha no allow woman buy you phone , na me know wetin my eyes Dey see rn .