@BIGROYA_L0@bigpypa_1 He was always called spanky back in unilag...he was a student of unilag and also a barber ....It was when he left sch....I think he got myles wen he left uni
Wetin we dey call those girls wey dey pretend say dem dey sleep when dem go man house, but still carry their waist up when e wan comot their pant, and still open leg make e put penis?
Make una no Dey pretend too much, but e still good as you cooperate.
@GbolahanOlanyi0 Na that first response you go use win am ....no call am egbon irrespective of the age bracket....address am as omo oro....you dun clock am be that....
the way you dey reason say 2k no too go far to use am sub for babe wey you dey chase, naso rich neegas sef dey reason say 500k no too go far out of the millions wey dey account to press for babes wey dem want.
every men na simp depending on their account balance.