African's Next Big Sound...Artiste | Producer l Unsigned | Blogger @StreetPaded_NG || For Bookings/ Management : ☎ 08144670475 Or Mail : [email protected]
she drink plenty after surgery. Na so she vex say, “Una wan kill me, una no wan give me water.”
She vex sleep around 2am… till today she still dey sleep. Don reach two years now.
Abeg, who dey vex reach like that? 😂😭🥲🥲🥲😭🥹🕊️🕊️
Lol, my stepmom dey complain of stomach pain for long, she try different herbs. Later she say make dem carry the bastard fibroid commot for hospital. Surgery go well.
After that, she dey enjoy the sweet AC/fan for ward, come ask for water. Dem give am small say e no good make….
@Olamide and @Peruzzi don do ojoro o, where’s that Olamide’s verse on the snippet? “Cos my mama told me do am softly” damn, I already crammed that 😒🤬 The new verse still hard tho 🔥🔥🔥🔥🔥🏆