Una really do ham reach trying to bait someone with a woman? Be like na wrong story una hear about me oh 😂 we dey use pocket money give lamba oh
Only thing wey save the girl be say I no like ham like that she for done come swear for you after so many round
But if Wetin happen no happen how this sweet song wan reach studio
The song dope gan and I like ham
Na una dey make ham dey gara 😂😂
Fuckkkkk 😭😂
Awon kan fa ise lor awon kan ti jogor talking to the highest oh
Ise na da?
Can’t wait for it to drop