@yabaleftonline E steal from una. When una don get money do the right thing wey full ur head. Put ur money for where ur mouth Dey. lol ๐. Com here Dey talk nonsense.
@yabaleftonline Now i understand the reason
Heโs very stup*d. Just imagine I nor even remember when last dem play e song ๐ old taker Dey find al means to trend.