@inibofori@betsage24 You dey mind am, he knew exactly what he posted, na the mumu were comment above you dey muzz me, werey dey form say e fit speak English ๐๐๐๐
@betsage24 Obviously, I mean you sounded like it's easy for an average person in Nigeria, even a civil servant to save 10k everyday till date is easy ๐๐๐๐
So yeah definitely rage bait my bro ๐