🚨 DJ Tunez’s “Apala Grove” has failed to debut on any chart since its release.
— The song recorded just 61K streams on Spotify in its first 3 days. WHAT A DISASTER. 💔
@mrbanksssss If we still dey slavery era Ronaldo fit buy wizkid as one of e slave , for olden days rich men buy slave that knw how to sing to entertain them when dey are bored I’m not even joking and this is not an insult but Thanks to whatever took that time away 🙏😭 wizkid is safe atleast
@bankulli Coming from person wey no get any talent o 😭 we no even sabi your papa work for the industry sef afi ejo ofo make e Dey follow small pikin fight
😡 I think say nah your belle you look before you give yourself that name BANKU-Lli😭😂
@preciousrike@nueltwiitt@Peller089 To be stupid like peller dey okay but having this kind fan behind his stupidity is the worst thing tht could happen to a human ,of course peller go date person but make e just put girl place where e suppose dey no be to dey love more than what she’s showing you it’s crazy
@Pellerfam_@nueltwiitt@Peller089 If nah peller dey use this account e no go better for you but if nah e fan e no go better for both peller and whoever behind this account @Peller089