@chimzybaby15@yabaleftonline So, you feel no pity for your father as well? It is obvious that your father must also be a very terrible man because if he is not, you would understand that he is different.
@chimzybaby15@yabaleftonline Werey, no marry man na. Kuku marry woman. You can easily become a lesbian without having to face the troubles from any man. Is this also how you despise your father so much?
@Adanma007@yabaleftonline Daughter of a motherless goat. E don show say your mama dey very useless for your family. And as your mama no get value for your family, how you wan take value another person mama.
@cassiamina09@yabaleftonline Story for the gods. Men dey also suffer from prostate issues. Una sense no dey work at all. Na only una dey see unasef like person wey dey lose. If e pain you, get rid of your man then. Bunch of hypocrites. You have the option of becoming a lesbian if man matter tire you ozuor.
@ANITAcitk@instablog9ja@VictorHoneywell Wanka 🖐️. If it is boring to you, then get the f** out of the TL. As soon as it is the woman that is being exposed, it becomes boring. Women and hypocrisy = 5+6
@lorddrey@realKGA If you cannot see through what the young man is trying to say, then it is either you feel too big to accept that you could be wrong or you just want to believe you are always right. We all cannot follow the same route. That is just the simple message he is trying to pass.
@Vindicatedchidi 0ut of over 200m Nigerians, just 30k and you dey rejoice 😂. And besides, na the same people wey vote for am last elections. And this time around, some people no go follow una vote Obi as eyes don clear. So, all this Twitter follow no matter.
@pillzadewale@Mr_Jay_Pee I swear, you sabi dem. Dem too dey gba. All the money wey dem get na money wey dey get from lies. Dem go whine newbie make e farm referral link still come here come dey shout about mumu risk wey dem no take. Airdrop farmer wey dey do like investor wey sabi investments.
@Mr_Jay_Pee Na una cause this thing. What is the problem with this development? The update is for real creators. Na copy and paste most of una dey do. Na una dey go bring mumu airdrop update call am InfoFi. Una go come flood the whole X with hashtags wey no necessary.
@Narty_FC@AkukariaSA@MasterBolaji Oga, save yourself the stress. I am on my own land. Go southeast make you go dey rant for there. We are not your problem, you are your own problem. Eleribu ọm�� ofo.
@AkukariaSA@MasterBolaji Make una dey go na. You don't have to wait for Biafra. All this one na excuse. You can start by packing your baggage and start a life in your various abandoned Biafra lands. Nothing dey una brain! Una too dull. No strategy, nothing.