@Daddyzee02@Nath_Baby97@mavoswago Brr use ur sense dey calm down dey judge matter the tweet wasn’t even about ifeanyi, na una dey always bring the boy matter up everytime you ppl should allow him rest
@Tommyleewiz@GBOLAHAN9036 lol wetin dey fight una Dey una body na why una no fit move on. Face ur Bugatti boy and leave our broke Wizkid alone he no really hard
@scottyolorin Scotty mi u dey carry me reach there make Big Wiz just spit some manya adlibs and few new manya lines to show love otilor niyen but I’m sure he’s proud of you bro cos you killed this fire 🔥