@Wizeness_@DavidoPolice Nah the mentality and the believe
You fit Put me on and me sef go put you on too
Make we forget about argument for second and talk about something bigger
@Wizeness_@DavidoPolice Bro
You too funny Aswr
This one Dey dig up my comment Egbami oo
But thatโs actually me trying to learn new things
Oya put me on
@Wizeness_@DavidoPolice Thatโs why you can never go far
Come make we put you on for Wetin dem Dey call generational wealth
Them you go sabi shey you still Dey very small
@Wizeness_@DavidoPolice Ode
As a man why you go Dey reason less
Until small car and small millions wey you claim shey you get
You con Dey feel yourself
Nah why me and you no be mate
If you sabi the kind money wey Dey and wey I Dey think
You go understand
@Wizeness_@DavidoPolice You get future money for hand
Are you a fool
You think nah small person you Dey follow talk
Everything wey you Dey pray for I don get am
What else you wan talk