Your OTP, PIN and password are not customer service information.
Anyone asking for them is asking for access to your money.
Keep them private, even when the message sounds urgent.
#StayScamSmart#YouFirst#FirstBank
@instablog9ja So make he sell one buy you car abi?
Kolo. U no de sell Ur own buy the car? Abi dem go beat you if you buy the car with yourself with your own money?
@instablog9ja Bro... as E never happen ur mouth de sharp na... Go ask people wey E don happen to first bc I no go pray make E happen to you.
Your mind go de
Mostly if you watch the full... Docking my wife
@MobilePunch Dem go follow back enter you o. Na truth my guy talk nai we Waka police station for 5 days. 300k nai dem collect. Dem come arrest am like say Na kidnapper. He collect best join. I beg Mak una talk wetin una go fit do o.
@GoziconC@officialABAT I no understand you
Na who's person job before?
Thank you for wetin? No worry o
Dem go kpai una pinish if una de tell thank you wey no show working
#cPenNetwork is committed to becoming a revolutionary Web3 platform, powered by blockchain and AI technology.
Join me and start mining for free by downloading the app through this link: https://t.co/DbGT1agJ5H
Invitation code: Ogbucheleche