@dammiedammie35 Some go re-write
Some go stop here
Some go further
Some go japa
Some go marry
Some go hk (both ways)
The only place they will talk will be wa/group
Some go still dey fuck themselves
Some go abort (mission)
Some go learn work
LIFE SCRIPT SHA ... WELL. CONGRATS 👏
See people we want the country to be good for, dem no wan the county to better because nothing dem their head outside "Owo mi da", "I will off you and nothing will happen".... Forgetting say dem get pikin o