@Eniola1397116@Delight5445@bigHotbaby1 Ta lo mu egun wa๐คฃ sinx my base av been insulting imisi u didnt complain lie finish u there, madam abi oga any1 u be pls tell urself d truth jare no1 is begging u to lik kaybobo yall shud jst mind ur business n for ur info imisi values her friendship wit Kaybobo ire ooo
@Delight5445@bigHotbaby1 i hate cowards ooo no b d same TL una dey drop post enshiere oo calling ur family members a clown, u wont want to go dat route wit me ooo ,mi o se omo lo le lo gba e si wa
@Delight5445@bigHotbaby1 no one is saying u shud defend kaybobo ur fave wasnt even mentioned bt some of u imistar are insulting kaybobo ato ka loju yin
I'm waiting for the reunion to be aired first, but if i hear Kaybobo is jealous of Kola one more time, wat is he jealous of ooo abi no be d same show i watched back to back