@yabaleftonline But wait oo, how is blaqbonez a sexual abuser? when be say nah both of dem see the girl at the same time and she go for Blaq first .. true true odumo don Dey craze
@dammiedammie35 Nobody mumu reach those people believing in there pastor … person way you no know wetin him Dey do for midnight, where him Dey go for sleep, but you will be there worshiping him😹💔