@ogwu_emeka8208@Mbahdeyforyou He say na useless goals Omoh…Goals wah if Abdulwasiu papa see ham the werey go still shot ham off target na only penalty E fit get shot on target.
@XWorthy58622@_codebreak446@BigDEnergy000@john322226@esam_baba1 You no see as Abdulwasiu sabi your papa existence we Dey banter about football you Dey talk about existence dem no kuku Dey argue with Abdulwasiu fans…from football bant to something else that’s why y’all celebrate ordinary instagram likes..
@XWorthy58622@BigDEnergy000@john322226@esam_baba1 Why you Dey cry ontop my comment cool your brainless head off first and reason if fifa Dey help Messi score all those beautiful goals first…you see that goal against Egypt your ewure Abdulwasiu go kick ham go up ni hin papa no just sabi anything.
@Adetoro143@LordPrimuss@Mbahdeyforyou Sorry I wanted to reply under that idiot boy comment and made a mistake sorry bro I was pissed off with that idiot. Sorry my bad.
@UTDTrey@ultimate_kombo Abi this Trey Dey craze where Ronaldo World Cup trophy before we even talk say E wan try win back to back but dem eliminate ham for final