E sure me d!e say some kind Nigerian collaboration wey wiz dey do lately, na ogbafia dey link up cos on a normal day odumodu Blvck no fit near were Wiz pack him car talk more of discussing about collaboration but someone have to link him. You can't disrespect the fans and claim you love the artiste.
OGBAFIA Abeg next time no dey link ungrateful people like odumodu again, him say FCs no get level, any projects wey him dey inside make una remove am cos me I no go even post am or stream am.
No apologies 🤞