I suffer gan
If you dey play my games since season never start
You go know wetin we dey face for hands of Cut-1
Australia overnight 500 odds Cut-1 na their we take start then
Wey we chop the 50 odds edit
Over 8 weeks of regular cut 1 on big bags every weekend
E no easy to get strength to carry on
Let’s enjoy the W
We go for the big k!ll again 🤞🏾