This f00lish statement all the time, “if he has kids he wouldn’t be buying cars all the time”
You go think sey nah diamond pikin dey chop 😂
Burna wey get over 30 band members, dey pay them well on a steady, none of them don ever drag ham sey e no pay dem their salary on time
Nah that same Burna no go fit train 4 kids? 😂
Burna Boy To Headline Halftime Show At 2026 NFL Paris Game
The performance will also see Burna Boy return to the Stade de France, where he made history in April 2025 as the first African artist to headline a solo concert at the stadium.
https://t.co/FAhzwXuzRl