@ThatOjoBoy First time I see person wey de cry say e wan stop something wey been de give am joy💔😂, addiction no be child’s play, I hope she recovers soon
@AbrahamOgoke@TheBeninBlogger Oga rest, what she’s trying to say is Nigerians are to religious no be everything una go de call God, if Isreal relaxed and waited on God during this recent war then they would have been wiped out, I can swear you don’t know the bible more than her . STFU🤫