Bro 2 bro I want make you know sey @burnaboy na one of the artist I adore but the chances of him making an album greater than this album go be like that parable wey Jesus talk about camel entering the eye of a needle. E go hard like entering kingdom of God #WONDERING
I will forever be a Christian ✝️ even in my next life, but I'm a selective Christian you can't brainwash me.
These are the kind of pastors you should listen to for you to have religious freedom.
Claim your 2,000,000 $CATS ($900,000)
$CATS #Airdrop page is live 🎊🎉
No Task Just Like/Rt/Follow ✅✅
Check your wallets NOW💲
Drop #TON wallet address.
Don't Regret later, $CATS will list at $0.45 📣📣
#Giveaway#Airdrops#cats#HAMSTERCOMBAT
@Sir_muba Damn… I saw this story on WhatsApp I gats find the post come here to actually see that the story ended where it ended on that persons WhatsApp status chai. She told me I didn’t believe… like guyyyyyyyyyyy finish this story just give us an ending this ending no be am o
@instablog9ja So as you Dey reason am sey na juju your mates Dey take make am for life, one girl Dey outside there wey Dey also reason sey na juju her friends Dey take tie rich guy down for marriage. Omo Cana yi lo far o