as you dey comot that england flag, you don comot success for your life
as you no fit change am to another flag, na so your life no go change
if you leave am, na so you go stay one place for your life
As you dey comot your flag you dey use your hand comot good things for your life.
As you leave am wey you no comot am na the sorrows for your life you leave so.