@f_jxr_@dfwreina Oga spoil am, wetin he benefit you with before if not always bringing rubbish agenda and nonsense, nake I go talk Nikita if you no go do am
@tonysnip3r@AmbroseXchange Yessirrr, you are just discovering jude bela?
The guy is very good, bless am na Idolo, government been wan opress before cause of his videos, Dem even arrest am