Online vendor go post picture of plain white singlet, write "DM for price." You send DM, they reply "₦45,000 without shipping." My sister, na the garment of righteousness wey Bible talk about or na normal cotton. 😂🤪

Nobody useless pass boys on this app. If you see how dem dey full girls’ DMs ehhh, shame go catch you for them. Some of una no get pride at all, just because of female attention, una don forget say una get respect to protect. Omo, the desperation too much for this app.