Peller meets the ceo of Frank muller wrist watch and sharply pitched himself in to be his ambassador…..Omom Ogbon😭😂
Omoh, see millions for people hand🥶⌚️
Lol when it comes to shame, alot of persons don't have it.
House wey he post with joy for him heart u Don go dey tell am hey baby like say na u born am...
Self respect na waste for naija.