None of una for here gangster reach quarter of Viking. We all know say him love Alabi and em family pass anything. Wetin kill am? No be Lawrence family? Viking go die 3 times as e dey try protect Alabi or even him wife Omotara.
@Shalom_HeyEliy Add a feature that where we can be walking on the street or where we can actually report a specific person to efcc for theft and fraud. E get one of my guy wey I dey target