ONE PIECE meets CROCHET🏴☠️🧶✨
Handmade vest for a true OTAKU – cozy, stylish, and packed with character😌
Who else is ready to rep their favorite characters in style😉?
"if you don't have twice the money, don't buy it"
lol, my first iphone wey I buy, if I no close eyes buy am that time, I for still dey use itel till now😭
Make I just dey pretend say I sabi wetin dey I dey do, from there I go meet people wey sabi wetin them dey do, so I go sabi wetin them dey do, then I go finally sabi wetin I dey do