Nobody will tell you the truth
After you make money, graduate , create connection
you’ll now see the benefit of university secret cult
No be all those nonsense una dey do with , touts wey dey trend for blogs
Una dey be head eachother.
Come here make u and your state governor sally .
if you carry 💯 cultist wey Dey 30 and above. them knowing wetin them done already know as a cultist. if they have the power to go back to that day wey Dey join and giving them the choice weda to go ahead and join or not
More than 90% of them nor go gree join
REJECT CULTISM 🔞🔞