@NIIASANTE2010@GodsonKankani Bro this shit deh sup normally oo cus some girls deh always allow their friends push demπ― I don experience am wella wen two girls deh waka together and u go try talk to one na d oda one go deh reply u like seh na she u deh follow talk π
@Ka3nableed@Usmanashafe Na igbo no deh try show respect for anybody bcus dem no love each other π Yoruba are tribes that operate with love β€οΈ love creates respect π«‘ we respect each other over here bro
@Ka3nableed@Usmanashafe Me I donβt know Efele for Ijebu π π Emi omo Ijebu π you funny bro π you donβt know him at all and if they all stood up to greet their overall boss then thatβs not bad π itβs respect π«‘
@iofcal2234@Rapturedly@osemike300 π itβs easy to know this is a broke guy talking π a immature guy π no go make money deh find free totoπ€£π scope deh game but u go still press money,no be all girls go chop scope without pressing moneyπall na scope even to press money sef na scope cus na little u go pressπ
@deovernor10@eyele02 You better comot for Africa go meet ur god for Isreal or Saudi Abeg π π Una go deh see Una sef like seh Una no get value π π oyinbo don destroy Una thinking mentality
@AsoRock41187@eyele02 How?π€£π church and mosque weh go destroy him life π dem put am for lane weh go help am work this world in a spiritual wayπ€π―
@Don_scodon@Sanyaa011 Una know sabi anything π Una juju weh oyinbo deh fear na dat juju Una deh look down on π π omi oyinbo really brainwash my people ooπ€£ππ€£
@iofcal2234@Rapturedly@osemike300 π trenches local dirty thick girls for the poor guysπ clean and standard sexy thick girls for guys weh get moneyπ carry ur scope go meet big girls make u see if u go even see commen number sef b4 u chop better savage π no go work u hear deh find girl weh u go knack for freeπ€£
@Guccistarboi Make she come try this for Nigeria π she go learn hard way π better hand go meet am even na police go come save her π π Nigeria my country π we donβt play π
@osemike300 This one na Werey oo dem don use dick and relationship scatter this one life π π better bitterness made her misunderstand a great knowledge π youβre the head and thatβs why you have to submit to the man to lead bcus heβs d provider and protector