No man invites a lady over and serves her that. We’d rather go as far as borrowing money just to make sure she has a good meal.
Na for your house you prepare this one
There are two types of men:
“How much for a night”
“Send me your account number let me appreciate your beauty”
The goal is to be neither of these two men.
@MrKingEMMY@yungnanas@callmebson@davido Una never taste power
So una no fit understand
You go reach aso rock go dey follow president talk about changing the country
Your president no sabi wetin he dey do before ?😂
You and your president na the same thing una be