@OneJoblessBoy Guyyy funny thing is I run 15k on fuel everyday in my shop for the past 3 weeks now and every night I am always getting home since then under 30minutes theyโll take the light ๐na when I one comot in the morning or like around 5 them go bring the light back โฆโฆ. Otisumi ๐ญ
Funny how people above 70 years old are supposed to be retired from work but also the same people above 70 years old are said to be fit for the for leading the country , taking decisions for the country being in charge of economy of a the country lmao ๐
@Aynoniii If I was in the church ๐I go first burst laugh for there
African pastors una too do shuuuuuuu ๐them go come Dey talk like say we be mumu or 5 year old kid
@instablog9ja Lmao if u donโt who will make them come Dey turn stress to other people ๐no o plus shey u sef one old make your pikin Dey tell you I canโt take care of u โฆ.. I just feel u do what you have the capacity to do no be by force to over do ๐คท๐พ