Gbaisiders will talk sh!t about Davido we no Dey explain, but the moment 30BG counter, dem go start Dey tag Davido make he see Wetin him fans Dey do.
Who tag Una Monkey as una Dey do una own? Na so e Dey pain una reach? 😂😂
Manchester United On Instagram:
“Quick visit to see @davido with his new
United shirt❤️🔥”
“See you in Manchester for the #PFAawards and your shows soon” 🇬🇧