@godtearrr@Haskilyon@General_Somto Omo but if 5 people dey kpo you go think say nah colos because guy them dey drag am like say nah Cana sha I know dey okay now Sha just small brain frog
@_4ortun3@Haskilyon@General_Somto Omo I see like 5 people dey drag am for my mind if nah colos why everybody go dey drag like say nah Cana Omo nah 1 drag I drag only God knew how I take reach house but you done take am before how long before you clear completey
@Haskilyon@General_Somto Omo yesterday I green out I no know who send me go drag person smoke omo even now I still never get myself full yesterday I fight with demon if say I lose guide the highest for take me I just try clam myself for straight 6 hours I dey on panic attack
@idahboy204@jrneedcoin Nah that stage I dey but I know I go bounce back more than the way I dey before and I wouldn't make my mistakes again I wast the money
@ADEBAYO1018@CrownprinceCom2 Oga they go beat you wetin no good the best option is to run I have been in this situation if you say you wan fight nah better Flor you go hear for your neck
@Rickyyueeyr@oluwayeml I done see this screenshot ๐ like for 20 profile make una dey deceive una self nah who you go scam be fool he no get any update oo