@TheRealCEOAmber Nah that day 1 go wound you ... no worry e go cut , sportybet don pay you abii , you dey follow us pay bookings wey you no say we no go chop and you Dey chop for another betting platform @TheRealCEOAmber no worry ooo there’s GOD 😂💔 but I cover you with the blood of Jesus 🤍
@ShehuSani Sir GOD WILL PUNISH YOU FOR THIS ONE OOOO
I am pained for this type of thinking it’s coming from a grown up that has family and children , carry your pikin make dem come face sapa small
@ShehuSani Sir with due respect you are only right from your point of view , egbon for street here dey say e no go better for you , olofo , i would rather stay there and die due to war and racism, why die in this country filled with wicked hearts ?generations with broken backgrounds