@DiamondGirlNg@glitz__journal formal vice president of Nigeria go person wedding and u say him no get class ?? lol 😂 una go just open mouth Dey talk cause of Data
@naijaconfra Nah why I Dey talk say nah only If God and Government no wan catch u nah him u go say u rugged 🤣 even wealthy cultist self no Dey use gun Dey scare people nah broke boys Dey always promote cult cause of small juju
@DareHardy09@ManLikeIcey Wizkid Dey enjoy him old songs wey him don drop by now if for don run go Dey hustle for Ojuelegba if not for superstar Album and Ayo .