@Joycee_baby@ilyremy9 From you wey never pass Nigeria before? πβ¦.. tell me which celebrity show ur papa don attend for Yankee before πβ¦. Na dem ur family Dey buy hin ticket wey he sell for o2 indigo Abi?πππ
@ilyremy9 Coming from someone wey never enter Ghana before lol thatβs how you know he is a champion cause he loves all his fan regardless of where you are from, you this useless mf β¦ na ur papa Dey buy hin ticket wey he Dey sell for 02 indigo or for canada??
@AngelMyikL@seyi_vibez lol blue tick na achievement?πππβ¦ I donβt use X often so I have no reason to pay for the blue tick β¦. Jada P get money pass ur papa and she still no get blue tickβ¦ na ur asshole you Dey use think πππβ¦ just imagine ππblue tick of 5k or how much lol ππππ€¦ββοΈ