The best thing in life is knowing the people that care for your well-being, your business and things that makes you happy...Kudos to all me real friends
@PeterObi Mr P.O my able incoming president with great plans for his people. Don't mind these low life's, they're just looking for where to transfer aggression for their own stupidity for voting a dying man.They're frustrated,confused.5k dem collect for election don finish. hunger don come
@BatifiedGeralt@PeterObi You're just a frustrated fool by calling P.O weyre and wayo.... Suffering don enter your brain na why you no dey think before you talk....All of una go dey see shege for una BAT useless government....I no sure say you don eat self,na hungry go kill all of una for this country
@PeterObi I likes your consistency, going to court is good...But you go go Court tire....They go adjourn this case until this 8 yrs pass....The biggest mistake is this inauguration... Everything now is being controlled by your opposition...How you wan take win person for him house?
@PeterObi Sir P.O,, you're the president that we know...The outcome of this election will tell you that there's nothing like Democracy in the whole of Africa... We're far from Democracy... Election is conducted to fulfill all righteous and after the election comes selection...9ja is dead
@mrbayoa1 Everybody don forget me....But I still believe say Mr.Bayo go run am for me one day...I don know weda him dey see my reply at all....I believe say Mr.Bayo go remember me someday ๐๐๐
@BiggyUpdates ASUU wan go strike make una go vote for where una do voters card..una no dey get the game?....I love ASUU....After the election dem go call off the strike....MAKE UNA USE UNA HEAD...ALL HAIL ASUU!!!!
@Sinceri15498735@renoomokri Na your go suffer pass if tinubu wins....Na una people go use plate dey waka up and down dey beg for food...na una get poverty level pass... weather Obi wins or not,You can never see any south-Easterner wey dey beg for food because we're always at the top....Zoo people ๐คฎ๐คฎ๐คฎ
@mrbayoa1@mrbayoa1 ....ulcer wan kill your boy....I no dey chop better food lately and Christmas is at the door...any amount will be helpful to me boss๐๐๐
@elonmusk I just need a little BTC to start up a business for Survival.. it's a part of advertising this Great software (TWITTER)... My BTC wallet address is bc1qgaktcqdxukjfh4ec4wdyu2m4zvgtjd43njl2r4
I'm waiting for your blessings Sir Elon Musk ๐๐