@UrglyGramm No be cap idan..even for baba Fela shrine e dey happen steady when shrine still be shrine if you no careful you wey carry car come go use leg waka reach house those times 😂
@PoojaMedia@Val_Gadget Chai this Egbon those years during halftime break for MFM match he Dey always enter pitch con imitate different players..Legend Fr❤️
@Shegsben@jon_d_doe Na this kind case sharia law suppose Dey active for cos them for don stone her to death before she spill this rubbish from her mouth.
@SirLeoBDasilva Aura for aura..agbonla-no-clue fits him like a glove 😂😂he’s always spitting shit about our players like he had some top career 😂serves him right.
@sambo2690@WelBeast He’s not cursed he’s just been In the wrong clubs all his life..he was meant to be an Arsenal player and still can be..He’s just the perfect winger for us is he’s really ready to win trophies.
@tosin_1109 Him eyes go first blur he go think say eye drop go solve am he no know say I don poke him eye through labubu wey I collect from my native surgeon.
@KLASSIQTUNEZ Oponu person Dey promote himself and brand with Fc Barcelona official page you talk say why them Dey congratulate am Werey and na una Dey pay Instablog and those little influencers money for pr abeg which other PR wan big passBarca pr? Ase otondo