MY CHILDREN WILL BE NEPO BABIES IN JESUS NAME.
NA ONLY MUMU DEY SHAME NEPO BABY.
FIRST PLACE FOR POVERTY NO BE BETTER AWARD O.
HOW YOU GO DEY DISS WETIN YOU WISH SAY YOUR PAPA PUT YOU ON WHEN YOU BE PIKIN?
MAKE UNA TRY DEY REAL ABEG.
WE WILL ALL GIVE BIRTH TO NEPO BABIES IN JESUS MIGHTY NAME