@chukwud83598022@NigeriaStories this is the best tweet have seen in my life, God bless you sir..No benefit of been a Nigerian.. walahi..its gone, we wey get crude oil, our leaders and people control oil are so greedy..other nations dey build,our own leaders dey steal,kill and destroy..bomb ass tweet.
@boytv_cartoon oga tinubu no dey win anything, if you like shout from now till jésus go come, before 12 on election dey he dey go back to him house for ikoyi..Akara poverty commitee Party(APC)
@chindvicky2@instablog9ja make him langage start dey sell akara, this 2026, when continents are building stuffs, first lady deh give us akara and kuli kulu initiatives..its gone