@ultimate_kombo@ultimate_kombo Just imagine say as I dey support Barcelona, I get money join am,,, Joy go too finish me.....
Na tomorrow morning I go dey find wetin I go chop..... it's well ๐ฅบ๐ฅบ๐
VINI Jr staying at Real Madrid will be a very big Mistake to his career he needs this Arsenal Move more than Ever
Reg on @sendwaveapp with KOMBO
#transfers
@ultimate_kombo@ultimate_kombo Leave them, the page no go come down.......... Normally Ronaldo fans na people wey dey envy people success B4 self just like their mentor.... Their plans no go work