@chiamakaaaaaaa Na only for social media una sabi to dey shout just because of chasing clout
Instead of speaking out for the real justice
Una no go do ham una go go meet fake justice just because Una self want come out to talk say bad government don enter una family too oo
@chiamakaaaaaaa Enjoy your life jare โฆyour sister wey don go don go that one na akara saara
If possible self make she no see akara from una self ๐ฉ๐ฉ
Nonsense instead make you run to person wey go save you forever so the kind stuff no go even try come up again for una family
You say no abi ok