@swizzybella9ja Stop deceiving people you and know say you get pride and no go gree show bress for youfanly so stop tricking people into subscribing to watch your nonsense videos
@manuelcletus_ You and this tennis πi played yesterday them chop my 500 I use 100 naira replay am chop 720 back still use 320 replay again them chop am I just collect my 400 naira πππ
@MichealOka28726@ScottRoyy Na only once I play him game wey enter since then I don lose wetin no goodπi dey suspect maybe he dey work for sporty ππ